英语人>英文歌词>歌词>中英对照歌词
歌词 "Niger Delta" 的中英对照歌词与中文翻译

Niger Delta

尼日尔河三角洲

歌词相关歌手:NNEKA

English lyrics 中文翻译对照歌词

Dem come fish our water empty 马克来到我们的鱼水空

Dem come chop our oil plenty 数字高程模型来斩我们的石油充足

Come take resources away 快来资源远

Come take all our riches 再来看看我们所有的财富

   

Dem come use us as dem store 数字高程模型来使用我们的数字高程模型店

For raw material to make them rich 对于原材料,使其丰富

Oh brother, brother, bross wetin 哦,哥哥,弟弟, BROSS wetin

Sister, sister, sis 姐姐,姐姐,姐姐

   

Wetin we dey do the, the, the Wetin我们戴伊做的,在

Wetin we dey do dem thief, thief Wetin我们DEY做DEM贼,贼

Where we dey wen dem own, own us 我们戴伊文DEM自己,我们自己

What we sow na I we go reap 我们播下呐í我们去收获

   

Wetin we dey do the, the, the Wetin我们戴伊做的,在

Wetin we dey do dem thief, thief Wetin我们DEY做DEM贼,贼

Where we dey wen dem own, own us 我们戴伊文DEM自己,我们自己

What we sow na I we go reap 我们播下呐í我们去收获

   

Tell me wetin I go do 告诉我wetin我去这样做

'Cause I dey loss in d sins in d flesh of d world 因为我戴伊的损失在三维世界中ð肉ð罪

Lord, forgive wouldn't save my soul from dying 主啊,原谅也不会从死亡线上拯救我的灵魂

Kai, oga suffri oh, oga suffri oh, oga suffri oh 凯奥加suffri哦,奥加suffri哦,奥加suffri哦

   

It don teh wen u dey do me like dis 它穿上德温ü人家做我喜欢DIS

Oh, but right now I no go take am no more 呵呵,不过现在我没有去参加,我不在

I go open my mouth, go tell you wetin I dey feel 我去开我的嘴,去告诉你wetin í人家的感觉

   

Wetin we dey do the, the, the Wetin我们戴伊做的,在

Wetin we dey do dem thief, thief Wetin我们DEY做DEM贼,贼

Where we dey wen dem own, own us 我们戴伊文DEM自己,我们自己

What we sow na I we go reap 我们播下呐í我们去收获

   

Wetin we dey do the, the, the Wetin我们戴伊做的,在

Wetin we dey do dem thief, thief Wetin我们DEY做DEM贼,贼

Where we dey wen dem own, own us 我们戴伊文DEM自己,我们自己

What we sow na I we go reap 我们播下呐í我们去收获

   

See, tell me, see wen we notice, see wetin dem do us 你看,告诉我,看到文我们注意到,看到wetin DEM做我们

Where dem come take us, dem take us go iyunda 凡DEM来接我们,马克带我们去iyunda

Use as dem slave 使用尽可能从DEM

   

Wetin we do dem Wetin我们做的DEM

Wetin dem do us Wetin DEM做我们

歌词 Niger Delta 的中文对照歌词翻译地址:https://www.englisher.net/lyrics/lyric/niger-delta/

歌词 Niger Delta 的作者与版权信息:

作者/Writers:

Sven Waje

版权/Copyright:

Edition Bei Schlueter